Heeeeeeellllllloooooo, my sweeries. How far? What's pumping. I get gist for una today.
Since I don enter school on Sunday, I no enter campus until today wey I decide to just stroll into the place. I dress finish, na so rain begin dey fall. I updated my PM on BBM saying:
"I dress finish sey make I enter school for the first time since we resume, rain kan begin dey fall. If I no go school now they will say the boy is a bad boy"
Savvy, one of my ardent blog reader, commenter and an invisible friend who is also a student of my school saw my PM and began yabbing me like she paid my school fee. I just vex enter the rain like that.
As I enter school like this, Chai! Come and see babes wey rain don beat and wet their clothes....oh my good Lord....wet sexy bodies on display all for FREE. Me was just scoping them, wetin concern me? Na me send dem make dem no stay out of rain? You know, the rain don wet them and their dress don glue to their body and one could see their sexy bodies. Dem kan dey run inside the rain....and you know, the balloon wey dem carry for front just dey bounce like it would jump out of their clothe. It was just a NICE experience for me.
There is this thing I've come to notice about OOU (Olabisi Onabanjo University) babes; the ones wey fine and sexy no too carry load for front and back, dem go just dey portable.....but the ones wey ugly as in I mean very ugly dey carry enormous load for both back and front. So now tell me, which one should I go after?
And today, some crazy final year guys nearly beat one security officer. That security officer would regret coming to work today. Na with style the officer waka go. What will he do before? Boys that look like my father, dem don tey for school wella. Guys wey don dey count over 8 years for school.
And I was so shocked that there is no free wifi in my school. You can't be kidding me. After paying over 139K, I will still not be able to enjoy FREE WIFI? Oh NO! This is very bad. I went to the ICT Centre and me wey be sey my WIFI dey always dey ON (osho free things) discovered two wireless routers; both tightly secured. OMG! OOU admin too kala sha.
That was all I had for today. Crazy day indeed. Well, I'm somewhere inside a club chilling! Don't tell my father abeg. I love SCHOOL LIFE oooooo!!!!
Like my facebook page - The CHNG Blog
Ff me on twitter - @Mc_Jawbone
BB Pin - 742EBB2A
Thanks and God bless.
0 Comments from Wonderful people:
Post a Comment
C'mooon, don't just leave. U gotta say something ;)